Everyday Lyrics

[Verse 1]
Ṣe make I tell you story
Of all the times and all the kind love wey God dey show me
Wey God dey show me
We living large it's going
But I still kala, make they no come play my ball to throwing
Ahn, play ball to throwing
Ohhh ahhh eyyy, ai.

[Chorus]
As I don dey ontop dem a talk sey I dey do pass
I no go shrine I no do jazz
No do jazz, oh
And dem wan shoot catapult but my destiny is too large
I no do science and I no do maths
No do maths, oh

[Verse 2]
Edumare wire me blessing wey me I no fit ṣalaye o
Ṣalaye o
Oh yeah yeah yeah
We dey outside while you're jonzing me and my guys dey trabaye o
Trabaye o
Oh na na

[Chorus]
I'm alright
Everyday is a vibe
I'm alright
Everyday is a vibe

[Bridge]
Living my life for nobody else
I don dey old no dey call me Gen Z
You see the set and it's very heavy
When I dey work you was getting ready
Oh, Santa Monica chilling
Them wanna be me
Anywhere I go all the girls wanna feel me
Make all their wish come through like a genie
Na where dem dey share the paper you go see me

[Chorus]
Ohhh ahhh eyyy, ai.
As I don dey ontop dem a talk sey I dey do pass
I no go shrine I no do jazz
No do jazz, oh
And dem wan shoot catapult but my destiny is too large
I no do science and I no do maths
No do maths, oh

[Outro]
Edumare wire me blessing wey me I no fit ṣalaye o
Ṣalaye o
Oh yeah yeah yeah
We dey outside while you're jonzing me and my guys dey trabaye o
Trabaye o
Oh na na
I'm alright
Everyday is a vibe
I'm alright
Everyday is a vibe
I'm alright
Everyday is a vibe
I'm alright
Everyday is a vibe

126 downloads Released: January 19, 2026

.